"Fefe Ne Fefe" lyrics

"Fefe Ne Fefe"

Ye, na because I let you down
I dey sing this song (sing this song)
Girl, I go sing you some more
'Cause I never had the time that you really want (really want)
Now I go give you more, more
Illobi you dey do me something wey kala gan
And I no say you know
Chale you for give me chance
Make I rectify
Je ka goun osun

Ma jorlie
Shey you go coolu temper (temper)
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe, eh oh

Ma jorlie
Shey you go coolu temper
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe fe
Na-na-na-na-na-nai, ewo
Na-na-na-na-na-nai

Ye, baby I go change my character
Something sweet, I go give you banana
Then you go see for yourself
You go find out, eh eh

Make you for feel am
As I no get biggy mansion
I come as I dey, I dey beggy your papa
Ayoo ayoo, ayoo ayoo

Ma jorlie
Shey you go coolu temper (temper)
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe, eh oh

Ma jorlie
Shey you go coolu temper
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe fe
Na-na-na-na-na-nai, ewo

No need to dengene
No more, no more
And I go give you what
You want, you want
Sey you be fefe ne
Fefe no wor
Na-na-na-na-na-nai

No need to dengene
No more, no more
And I go give you what
You want, you want
Sey you be fefe ne
Fefe no wor
Na-na-na-na-na-nai

Ey Ijoya o Ijoya
Odoyewu my Abena
Ileya o ileya
Ma je ko pe eh
Ey Ijoya o Ijoya
Odoyewu my Abena
Ileya o ileya
Ma je ko pe Ọlọrun


Writer(s): Oluwatosin Oluwole Ajibade, Peter Kelvin Amba Udoma, Kevin Midonzi, Joshua Nkansah
You May Also Like
WizKid - "Soco" One All over you Holy water Throw the money Only money Cunning money Cunning money Oyaa hold the fire Hold the gander Only money Only money Only money Eledumare bless you with body oh baby oh...
LADIPOE & Buju - "Feeling" I like the way I'm feeling now No come use your reggae, spoil my blues and rhythm now Oh, oh, oh, oh I like the way I'm feeling now Omo e get small thing wey dey stress me, but right now I'm chilling...
Olakira - "In My Maserati" Yeh Olakira krikata, baby Girl, na you dey ginger me Ifunaya you dey cause trouble Shey you no go wound person Love the way you dey dance, girl Ayee o pe meji Wa jekalo faji Mami idikunle Let's hop...
Skepta - "Energy (Stay Far Away)" Greez True Ay I'm tryna get paid take money cash cheques You see the set that's lash that's Dex Young C, Young Shorty, Milkavelli White bricks true religion on the telly Its me Wiz got the house...
Jorja Smith - "Come Over" Tell me what I did this time Why is it I work so hard for you I wish I could read your mind I don't know if you want me to come over I don't know if you want me to come over I don't wanna ask,...