"Notorious" lyrics

"Notorious"

Dindandadidindi (yeah)
Gbedu yin o dindin (Kw3)
I no want stress
I just want kpalansh

I no want stress
I just want kpalansh yeye
I cannot kill myself
So make I chop my life yeh
I dey find person daughter
To spoil tonight (ye)
If anybody get Erica number
Make e send my side

I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Yeah

I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Call e badamosi make e spray for me
Dem never born the Baga wey go test me
I no be Jesus and I don't forgive
Vegetarian but I want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bobo
But I be B.I.G. yeye

Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3

If dem no ask you
Make you no mention ye (make you no mention)
My money plenty
No need for pension ye (no need for pension ye)
I dey blow money
Na my profession ye
The money no dey finish
No recession
No recession

Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3


Writer(s): Alastair Joseph O'Donnell, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Peter Kelvin Amba Udoma
You May Also Like
WSTRN - "Txtin'" Texting, texting, texting Juggling me all over your phone, all night It's your love, you're juggling me Don't know that you been all mine I'm the only one you wanted I can follow where your heart is...
Rotimi - "Push Button Start" Let me hold you 'Cause on you got the tightest grip, when I'm close to you Only you make me feel like this, now I want you Want you more than I ever did, caress my body, when I hold you You shaped...
Asake - "Joha" Tune in to the king of sounds and blues Se ko ma le fa Se mo le ka ju la jo Oya kola comot style, you wan make I change my style Kilo kan boys, kilo kan federal Mr Money no dey waste time, shey you...
Khaid & Boy Spyce - "Carry Me Go" Sig- Snap me fine cinemato Woah, woah, woah Oh, oh, woah, woah, woah Who dey check and balance am? Signal Carry all my money make you carry me go sambisa If I touch your body make you touch under my...
Naira Marley & Young Jonn - "Mafo" Eko dun ma bo'le (Eko dun ma bo'le) To ba ti lo'wo lapo (To ba ti lo'wo lapo) Asabi to'n sha Dollar Awon padi mi to'n shey wire Eko dun ju bayii lo Awon ara ibi lo mu omo ope salo Eh eh Owo wa leko...