"We Dey" lyrics
"We Dey"
Zaga what?
You know the man dem bad
No man badder
King of me area
I know you see my doings
Top top shatta
Top militarian
Omo no dey frown
We never running from the feds
When I pull up with my gang
But they don't rate us
Our government don't pay us
Fuck the po-po, fuck the circus
Fuck them kpa
Two thousand and twenty vision
Omo omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up yeh
You know say me never fuck up
You no say me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke
Na why I say
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here?
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
You know the man dem
Forget the fresh, I'm ugly
I've got too much money on me
Can't you see?
Na only their talk wey plenty
They can't even call an army
These silly niggas can't afford me
Out in a jet with my girl
And that's not a flex
Man never try to finesse
I never try to impress
New postcode, I changed my address
Two thousand and twenty vision
Omo omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up yeh
You know say me never fuck up
You no say me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke
Na why I say
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here?
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
You know the man them
Two thousand and twenty vision
Omo omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up yeh
You know say me never fuck up
You no say me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke (All my people stay woke)
Na why I say
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
It's your boy Eazi (Zagadat)
Writer(s): Aniff Akinola, Alastair O Donnell, Ashley Nwachukwu, Oluwatosin Ajibade, Nwosu Emmanuel, Malik Venner, Wade Oghenejabor, Bawa Abdulmalik
- AZLyrics
- M
- Mr Eazi Lyrics
album:
"The Evil Genius" (2023)
You May Also Like
Wizkid, Spellz & Tiwa Savage - "Ma Lo" Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one eyeh
Wizkid e yo wamama
Make you yarn am as the thing go This kind thing I never see oh
My pressure dey high, calm me down oh oh
My girl hold unto me oh...
Korede Bello - "Work It" Work it, Wo-wo-wo-work it, work it, work it
Work it oh (work it)
Show your working oh (work it)
Shalewa go down low
Work it oh (work it)
Show your working oh (work it)
Shalewa go down low (work it)...
DJ Frass & Shenseea - "Good Comfort" Hmm
Shenseea
Woah, woah
Woah
Yeah
Yeah, yeah, yeah
DJ Frass
Mi bend over, mek yuh stab, stab, stab, stab, stab it up
Tight hole and mi pum pum fat
Too likkle fi yuh size an' mi grip
Yuh inside dat...
Yemi Alade - "Johnny" Ho ah
Ehn
Habokoto bokoto eh
Selebobo pon the beat (Selebobo on the beat)
Yemi Alade
It's Effyzzie baby
Johnny leave me follow Cynthia
And I don't know what to do
And he talk say I no do am
Like the...
Fave - "Obsessed" You leave, I want to follow you there
You miss a call, my heart e go tear
Me and you
We are
Deeply connected oh oh oh
You say a thing, I hear it different
You get a friend, my heart e don tear
Me and...