"Mandela" lyrics

"Mandela"

Zagadat
Mmmmm

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Won ni wọn ri mi ni'ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh

That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba
Oh Lord

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Wọn ni wọn ri mi ni'ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh

That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba

That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba
Oh Lord


Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Oluwadamilola Aminu, King Adeboye
You May Also Like
Wande Coal - "Ballerz" Yes A'wuda Maleek Berry Iskaba Wande coal All my guys are ballerz All my girls are coming through All my guys are ballerz And all the girls are coming through This your body na killer And If I touch...
Crayon & Rema - "Too Correct" Wawawa Another banger I dey for corner when I sight you but you no really know I wear my dark shades, suppose know how superstar thing dey go Inside my heart I dey love but for my face e no dey...
NSG - "MCM" Love is for the weak imma love you for the week then dash out Bust then cut out Straight the trap till everything sold out Bro wifed a fat ting to get a yard to trap out Bonnie n clyde kinda loving...
Juls, Kida Kudz, Ms Banks & Pa Salieu - "Like Tu Danz" Step, step in the party, you know I got girlies on my left and right And I'm sipping on the henni (sipping on the henni) Whilst I'm trying to get right With a couple peng t'ings Half black, half...
Patoranking - "No Kissing Baby" Yeah Another one If you no gimme, I no take oh (Me your old customer) Only your love I appreciate oh (Meya suma yakinkima) If you no gimme, I no take oh (Ma kyere me dofu adwoa foowa tina,...