"Olúwa Jọ̀" lyrics

"Olúwa Jọ̀"

Tosin good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name

Tell my mummy sey I go bare the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call
Some vex for me 'cause I unfollow them for Instagram

E be hard to know person wey love me for real
Swear to God I feel lonely with people around me
I get problems I dey face, tell me na who I go yarn?
My pastor say e go pray as long as I send am cash

Oluwa jọ
Wa gbe mi soke titi lai
Oluwa o
Ma ju mi silẹ lailai
Oluwa jọ
Wa gbe mi soke titi lai
Oluwa o
Ma ju mi silẹ lailai


Writer(s): Emmanuel Kelechi Nwosu, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Bansi Yash Sohodeb, Adetiloye Samuel Oluwadurotimi, Ifeoma Edith Ajibade, Le Groupe Teriba
You May Also Like
Ajebo Hustlers & Fave - In Love - "In Love" What if e be you Wey I fit die for E be you Wey make I form dialogue E be you I thought I was shy but Since I fell in love I dey talk die now E be you Wey I fit die for E be you Wey make I ask my...
DJ Frass & Shenseea - "Good Comfort" Hmm Shenseea Woah, woah Woah Yeah Yeah, yeah, yeah DJ Frass Mi bend over, mek yuh stab, stab, stab, stab, stab it up Tight hole and mi pum pum fat Too likkle fi yuh size an' mi grip Yuh inside dat...
Fireboy DML - "Feel" (Sound) (Cracker, Cracker, Cracker) Look into my eyes when I'm singing to you Take this love that I'm bringing to you Don't tell me all this got no meaning to you Take this love that I'm bringing to...
Darkoo & Hardy Caprio - "Juicy" Brown skin like eva Sweet like indomie Swear I get you for insta But you acting like you don't know me Your so dangerous yeah yeah yeah (With the way you move) So contagious yeah yeah yeah But you...
Runtown - "Energy" It's Del'B on the beat I will give you what you wanting Baby come and chop my money eh Baby back to the dance thing Baby this no be joke thing o Sound God give you want you wanting All these niggas...