"PICANTO" lyrics
"PICANTO"
(feat. ECko Miles & Zlatan)
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju till we Kpeme anti world gangstars
Gee records Odumodublvck you get me
Fizo in the building
Praaa
They know I came in a Picanto
Dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
They know I came in a Picanto
100 men dey your dommot
Ko si gateman
You go contact oh
Wey wey, wey dem?
Fall out (Who goes?)
Check out (Knack am)
Dull am (Jam am)
March am (Wey dem?)
Fall out (Who goes?)
Check out (Knack am)
Dull am (Jam am)
March am
We squeeze, we march
They tench oh
We dey observe
Dey go discharge
We dey cantab, eh
Wetin I go do for you?
Aii o
Tesh gimme cloth make I denge pose
Before we go march I go sip agbo
Fi-Fizo dey my back, e dey mole igbo
Shayo dey the room, desperado na why we mezebu
The bargar wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along
Today we go pump am, load dem
Shank am, e no fit to breath
The bargar wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along eh
Today we go pump am
Load am, shank am
They know I came in a Picanto
100 men dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
They know I came in a Picanto
100 men dey your dommot
Ko si gateman
You go contact oh
I say
Bottega wey dey my face no dey see enemies
That plenty money must be made by any means
Abi your papa no go like denge for inside Rolls Royce?
With two bad bitches From Miami
Ebelebe na who come correct dey get padi
Number wey your sister dey call Sugar daddy
Odumodu na who we see korokoro
When we dey soak garri such a guy me must gather garri
You go fear when you see Cartel
When we started dem look us less
Nah no be man, now everything bless
Now popo stop me say e sabi person
Money and fame don dey my eye since like 13
Buyaka buyaka
When we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger
Ta ba gbori wọle ọmọ ase yẹn ma japa
Make nothing join me join me with sapa
They know I came in a Picanto
100 men dey my dommot
Ko si gateman
You go contact oh
Abobi roll the kpoli make I kprass
I no get time to partake, na hin make I ask
Na the rabba dey my mind, I no need to cast
I don grind, I don find, I no to dey cap
E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don kprass
She go jogodo
Drop better high she go follow go
Secure the bag and gbes hey
Throway for nyash and face, bullet
Today na crate by crate we go soft and
Kele dey crash my place
I go fuck now
I go pluck down
Ego necessary
Owo necessary
Writer(s): Temidayo Omoniyi, Tochukwu Ojogwu, Emmanuel Jimoh, Edison Ogums, Adefiola Kolajo
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
mixtape:
"EZIOKWU" (2023)
You May Also Like
Ruger - "Tour" Make I no lie like ninety of them don call me
But my gee I'm not worried
I'm all about my money
Money
First of all me gotta give all thanks to Jah Jah my father
Coz he prepare a table for me in...
J Hus - "Intro (THE GOAT)" They know I'm a goat, they know I'm a dog, they know I'm a thug
If I got my nose in your business, you know it's a snub
My bredrin bang it for me, I call that love
We grew up rough, had to carry...
Timaya - "Cold Outside" Kill dem! (Kill dem)
Will will will
Willis kill dem
My girl the last time that I check (check)
Now before I digress
My girl you told me that I'm not your love interest
See my girl the last time that...
DaVido - "FEEL" I be on the phone
Calling you tonight
I wan make you show me
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright
Forever
O ma latan (Aya)
O ma gba,...
Cheque - "Holy Gee" Ozedikus nnwane
Yah
Yah
Cheque
I love the life that I live but I'm chasing for more
I'm celebrating one day, next day I want more
Pretty girl make it ring but I still pray for some
Man never...