"TESLA BOY" lyrics
"TESLA BOY"
(feat. Blaqbonez)
Spy
Odumodublvck
Native
Big big boys
Pretty girls
Tesla boy
Eh!
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Who dem be? Where dem dey?
I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play
Wey my key? Wey my babe?
She dey put on mascara, na Niger Delta we dey cop the banga
Swallow with starch
'Nother banga
REMY boy, follow up, wey my kanda?
New naira notes, 100 dollar bills, P-O-S abi?
We go fall out with racks
Abeg
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy oh
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Uh!
Got three cars parked in the yard
I no dey hide my face when I ride
Stallion plates, so they know when I pass
Ahh ahh
Saw my dad for the first time in five years
Man didn't know I'm a star, yeah
Got the old man looking like ah
Ahh ahh
My apology, me I'm not humble
So many man dem dey pray make I tumble
Learnt from Abaga, so I cannot fumble
You no fit get if you not from the jungle
Ahh ahh
If you not from the jungle
You no go get how many times wey we stumble
Pushing these whips and no be accidental
But you dey hate on a boy getting bundles, fuck you
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Writer(s): Emeka Akumefule, Tochukwu Ojogwu, Ogbemudia Aganmwonyi
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
mixtape:
"EZIOKWU" (2023)
You May Also Like
DaVido - "NO COMPETITION" No competi, competi, competition for my lady
Uh no, na she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady o
Istolobo one
You go know say people fine
You go know say God...
Asake - "Remember" Ololade mi Aşakę
Tune in to the King of Sounds and Blues
I want to ṣiṣe, don't be dull
17, 18, 19, 20, 21
Ati kekere l'o ti n bọ
Sunday to maa l'oyin, ati Satide l'ati n mọ
Oh my shorty mo r'ogo...
Buju - "Outside" Talking 'bout me, man, big up your chest, I swear
If you no get money e dey kill idea
Man, I faced my fears
There's nothing I can't do from here
Omo in the first stage I made mistakes I swear
For...
Gunna - "bread & butter" Goin' all out when it's 'bout that bread and butter
They'll kill for clout, I put that on my dead brother, yeah
He talk so much, I showed him I'm a real hunter
Won't say it, but he know I still got...
Victony - "Apollo" (Another world)
Yeah, yeah-yeah-yeah, yeah yeah
(P...)
I no go dey oh
I no go dey one side con dey wait
Apollo dey oh
I no fit con dey look Uche face
Omo wobe oh
Ebelebe go fit to win your case
So,...