"HOTEL LOBBY" lyrics
ODUMODUBLVCK & Anti World Gangstars Lyrics
"HOTEL LOBBY"
(This lighter dey work?)
(Like this I suppose dey smoke igbo o, I swear)
Yeah!
For their hotel lobby
With the gang I'm smoking
But they say no puffing
For their hotel lobby
Man I don light my [?]
Say I go blow big smoke o
They can't stop it
They can't stop it
Light incense, so they can't smell it
They can't smell it
For their hotel lobby
With the gang I'm smoking
But they say no puffing
For their hotel lobby
Man I don light my [?]
Say we go blow big zoot (zoot)
They can't stop it
They can't stop it
Light incense, so they can't smell it (Yeah!)
They can't smell it
Original ganja
Original mago man
I dey carry one type, ask olopa
Manager, this your smoking detector
E too loud, e be like coti go cramp us
For their pompit inspection
I carry kele for passenger
For her brassiere, she dey duck many
She go duck molly
Canadian kala, she dey whine move heavy
They know say me no blow no trees but
I getty quarter ounce on me for
The Kele wey dey whine pon me
And me guys them
All of them ah roll like 3
Light my bazz puff one throw-away face
Ehn
No smoking na Wetin dey the door for the place
Fatboy Bill am up
Put am for the rizzla make you fill am up
Odumodu say make I dey feel among
For their hotel lobby
With the gang I'm smoking
But they say no puffing
For their hotel lobby
Man I don light my [?]
Say I go blow big smoke o
They can't stop it
They can't stop it
Light incense, so they can't smell it
They can't smell it
Every time we dey roll
Say na big big zoot
Smoke 'til I can't feel my face
'Til I can't move
Everybody wavy
Tell my baby move in slow mo
Only loud we dey puff
Me I'm not on kolos
More time I double cup
Make me move on slow mo
We go smoke inside
We go smoke outside
Them go fight bouncer
If him come my side
Iye iye iye
Slow and steady
Moving heavy
Rapping trap
Big chains big blunts
The way I move pounds
I should know King Charles
99 missed calls
100 alerts
Time done past
Plug done cast
Men done mount
VIP section
Minding my business
Rolling my kpo
(Pass the kush to the left and skip the okpo)
For their hotel lobby
With the gang I'm smoking
But they say no puffing
For their hotel lobby
Man I don light my [?]
Say I go blow big smoke o
They can't stop it
They can't stop it
Light incense, so they can't smell it
They can't smell it
I go blow the kpo di kpo
Like say I no know
Breaking all the rules
Cannot enter kom kom
Komport
Omo nigga commot
If you touch me small small
Fit to turn to consult
I go blow the kpo di kpo
Like say I no know
Breaking all the rules
Cannot enter kom kom
Komport
Omo nigga commot
If you touch me small small
Fit to turn to consult
For their hotel lobby
I go blow the kpo di kpo (di di kpo)
I go blow the smoke dey go
Like say I no know I no send
For their hotel
Um!
- AZLyrics
- O
- ODUMODUBLVCK Lyrics
mixtape:
"EZIOKWU" (2023)
You May Also Like
Gyakie - "Rent Free" Lektra
Flip The Music
Don't break me
Don't use me
Don't lose me
Don't leave me in the dark
Do you trust me?
Then give me your hand
I found you
You found me
Who found who?
No one cares
We're a match...
Lil Kesh - "Good Bad Boy" It's ya ya ya ya YAGI level
Skibo
She said a gangster who will break her heart
And a church boy is not enough
She wants a gangster that is a pastor
She wants all in one
A gangster who will break...
Asake - "Ototo" Iya won, iya won, iya won
Ati baba won, iya won, won, won, won
Ololademi Asake
Mr Money dey here so
Man I cover my place wey bad
Pray to jah that we never lack
And you know man I'm going hard
Highly...
Tiwa Savage, Ayra Starr & Young Jonn - "Stamina" Stamina stamina
You go need more stamina
Oya raga mo mi now
Make I know say you cover me now
So many things I can do to you
If only you give me the permission to
Give me the permission to
Show you...
Kizz Daniel - "Anchovy" Vado
Anchovy
Ooṣa
I don pay my dues
I dey faaji today
Bad belle people
Dey talk otide
Which kind cruise
You won put me today
Your hate no be hate
If you hate your way
You no catch headache
You dey...