"For You" lyrics
"For You"
Na you, be oracle
Are you a seer
Na you, be lemon grass and shear butter for my skin
Na you be my switch-blade
Cut dem open dem bleed
And we dey stoke up the fire
And it dey burn so brighter
We know, we get only each other
I dey the arms of the one wey love me the more
Souls fit save themselves
And your own it tangle with mine
We don comot from on top the shelf
We belong to each other
My heart dey only beat for you
Na true, my heart dey only beat for you
Na true, my heart dey only beat for you
Na true
Na you, be comforter
Na you be healer
Na you, be melody when I need to sing
Na you be revealer you dey show me all I fit be
And we dey stoke up the fire
And it dey burn so brighter
We know, we get only each other
It dey always dey my mind
The only one I love
Souls fit save themselves
And your own it tangle with mine
We don comot from on top the shelf
We belong to each other
My heart dey only beat for you
Na true, my heart dey only beat for you
Na true, my heart dey only beat for two
Me and you
Thanks to Ajayi_a1, Bosun for correcting these lyrics.
Writer(s): Ezenwa Ogbonna, Olawale Olofooro
- AZLyrics
- B
- Brymo Lyrics
You May Also Like
2Baba - "Oyi" Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come
And no be every breast wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And...
Ice Prince - "Gimme Dat" Gimme that kush
Gimme the bad man
Gimme that roche
Gimme that thing that'll... yea
(Chopstix chopstix)
Mr Mally on deck
Gimme the lighter
Gimme that push
Gimme that bad man thing
Gimme that kush...
Timaya - "I Like The Way" She say, I like the way you look at me
Am screaming, baby
I love the way you hold my hands
Am dripping, baby
The way you take me dey dey
Girl, e be like say I dey mad oh
The way you carry me play
Oh...
D'Banj - "Igwe" D'banj o d'banj abiala
Ebube dike
Igwe de koko ooo
First time I go jamiaca the people dey call me skibanj
First time I go ghana people dey call me mensah
First time I go southafrica the people dey...
Olamide - "First Of All" Charle, you fit say I make a fool o
I no send, I no send
Charle you fit say I make a fool o
I no send, I no send
First of all
Introduction, ah Introduction
First of all introduction
Okay, ah edonu...