"Tomorrow" lyrics

"Tomorrow"

All your problems temporary
You go succeed miraculously
Make you no hold back glory, with envy
As I defeat my foes and frenemies
I no go let the bad economy
I go rejoice with friends and families, normally

Make you keep eyes for tomorrow
Fowl wey dey alive go chop corn oh
Reconcile yesterday with today oh
Make you look inside you for way oh

Trouble come and trouble go oh
Solve the problem wey you know oh
Things go fall in place I know
Forward ever just dey go

Get out of your own way
Make you no burn down your own name
Take a small advantage only
For your own sake
Enemy within lonely
It could grow to monster slowly
Make you no tow away your glory
Make you no let dem tell the story

Make you keep eyes for tomorrow
Fowl wey dey alive go chop corn oh
Make you look inside you for way oh
Reconcile yesterday today oh

Wahala come, wahala go oh
E fit to break body and soul oh
Things go fall in place I know
Backward never make we go
Trouble come and trouble go oh
Solve the problem wey you know oh
Things go falls in place I know
Forward ever just dey go

(Ohhhh ohhhh)
Forward ever just dey go
(Ohhhh ohhhh)
Forward ever just dey go
(Ohhhh ohhhh)


Thanks to Mufasadavid for correcting these lyrics.
Writer(s): Ezenwa Ogbonna, Olawale Olofooro
You May Also Like
Timaya - "I Can't Kill Myself" This life I can't kill myself I can't kill myself, ohh I can't kill myself Allow me to flex, oh This life I can't kill myself I can't kill myself, ohh I can't kill myself Allow me to flex, oh Many...
DJ Neptune - "Mia Mia" Another Classic This Ikebe go put me for... Greatness I hope you are recording this, don't beat anything Yeah, Like that D-D J Neptune! Baddest I'll do anything for you o All this hustle I dey...
Tiwa Savage - "All Over" Baby Fresh on the beat and it's killing them all of course It's killing them all of course Make we scatter this place tonight Dance and sweating like say na fight We must to settle this thing...
Banky W. - "Yes/No" ehn ehn ehn hmm yea it’s Banky W hmm Lets go She says she likes it when I stay She says she don’t want me to go She says I always make her day Girl would you be my lover now She says she really likes...
2Baba - "Smile" See the sun in your eyes Everything that you do I'm in love with it Loving every laugh I swear That is why I say, I know I can not hold back on my feelings Cause The way this girl dey smile (The way...