"Dem No Born Us Together" lyrics
"Dem No Born Us Together"
My way nah way
Your own nah your own oh
Naso e dey
Reach where we dey today so
Everybody dey try-try
We dey catch feelings, we dey cry-cry
Life e sweet if you smart, thrive
You do better things, you go thrive-thrive
Dem no born us together
Dem no born us together, oh oh
Why you dey pull my trouser?
You dey pull my trouser
Ahah, shey dem born us together
Dem no born us together, oh oh
Eh, why you dey look for wahala?
You dey look for wahala
E get the way
Wey better pass our own oh
I talk, you talk
E better pass own oh
Everybody dey try-try
We dey stammer till we say baba
Life journey nah fine wine
The longer you live, you go thrive-thrive
Dem no born us together
Dem no born us together, oh oh
Why you dey pull my trouser?
You dey pull my trouser, ahah
Shey dem born us together?
Dem no born us together, oh oh
Eh, you dey look for wahala
You dey look for wahala
Dem no born us together
Dem no born us together, oh oh
Why you look for wahala?
You dey look for my trouble, ah
Shey dem born us together?
Dem no born us together, oh oh
Eh, why you dey look for wahala
You dey pull my trouser
Eh, ah, ararabe, eh, ah
Who dey?
Dem no born us together
Dem no born us... Ah
Dem no born us together
Dem no born us together, oh oh
You dey look for wahala
You dey, look for wahala
Shey dem born us together?
Dem no born us together, oh oh
Eh, why you dey look for wahala
You dey pull my trouser, ahah
Writer(s): Ezenwa Ogbonna, Olawale Olofooro
- AZLyrics
- B
- Brymo Lyrics
You May Also Like
Olamide - "Stupid Love" Eh badoo, badoo, badoo She carry front, she carry back
She’s too packaged, I can’t leave her
She’s one of the reasons wey I get liver
Nothing in this world that I can't give her
I’m loving you, eh...
DJ Neptune & Lojay - "Only Fan" Jaja jaja, Jaja jaja, Jaja jaja
Jaja jaja, Jaja jaja
Na wetin wetin o lololo enter me oo
Now I'm feeling jealous of your Ropa pomele, ilelelelele
Only your Ropa pomelele
Now she sending videos to...
2Baba - "Gaga Shuffle" Eh eh eh, ehn ehn
Hmn hmnn, na so, hmn hmnn
Ehn ehnn, ehn ehnn
As I want craze, (hmn hmnn)
I want involve you for my fuckin' craze
Ehn ehnn, hmn hmnn, na so (eh eh eh)
As I want craze, ehn ehnn
I...
Banky W. - "My Regret" Something on my chest
I got something to say
Girl, Listen It's too late now, still I've got something to say...
Girl I'm sorry that I treated you that way
Time has gone now, and the moment has...
Wande Coal - "So Mi So" (Juls baby)
Iskaba
Again (yah)
Alikitu eee mama ee lemele
Zembele mama...
Ami so mi so (ahan)
Ami so mi so (ahan)
Ani so kin so (ahan)
Oni so kin so (ahan)
I get a girl wey dey trouble me ooo…
She...