"Life Dey Go On" lyrics
"Life Dey Go On"
What a song!
Once upon a long lost time mama born a saint
Memories no dey to shape my thoughts, no regret, no pain
And all the ladies see me say my ovaries, pretty little baby
Wetin my mama say and everybody dey like rookie
My mama tell me wetin my papa say
When everybody dey work for me for free, I frown
Them shed the tears
E dey go on, Life dey go on
I crawl, I waka, I fail papa
E dey go on, life wheel dey turn, dey go on
I run my broad, for school, for mosque
When I just be little boy e, I go wear my cape, imagine the fate of the world e dey for my hand
E get time life show me pepper tales, you no know my story, the song I been dey sing
E dey go on, life dey go on
I run I take off
Dem try to shoot me down, I nook them all
E dey go on, life wheel dey turn, dey go on
I sabi the road I talk, them try to keep me out, I buy the bus
And the truth been dey hurt me, e no get shield to protect me
I breathe in, I breathe out, feel alive and say and again and again
Them ditch the bus, them run
The south people bus them run
I fix, I patch, I exhaust
Those wey love to join me, them come
E dey go on, life wheel dey turn, dey go on
I stand for freedom for my life
I love, I laugh, I drive to Winfell ah
To feel alive, to stand proper and to learn
To stand and try, to free my mind, to be wise
To live and style, to take flight, to dey shine, to unlearn, to try again, to win some more, to go far
Writer(s): Olawale Ibrahim Ashimi
- AZLyrics
- B
- Brymo Lyrics
You May Also Like
Olamide - "Eru" Blow the money blow the money
Make the people manya
Make the people manya o
Blow the money blow the money
Make the girls dem whine up
Make the girls dem whine up
Ko le remi rara
Ko le remi rara o...
Wande Coal - "Baby Hello" Eh eh
Maleekberry
Wande Coal
Black diamond
Maleekberry
Wande Coal
Eh…
Baby hello...baby hello
Sweety banana?(eh sweet banana)
Sisi eko? (eh sisi eko)
Ibi ni jo wa?
Idi e toh yi
Baby come over
Don't...
WizKid - "Sexy Mama" Masterkraft on the beat
Uh yeah! Sexy mama
Oya ka jo mama Kiya masa mama
Sexy mama
Oya ka jo mama
Kiya masa mama
Oya ka jo mama
Back in the days
Dem bin dey use me dey play
Dem be no send my face...
Tiwa Savage - "Park Well" Early mor mor na your phone
I dey call, baby
Two-four-seven, baby
You I dey want, baby
Wallai, no yawa for you, baby
Chai park well and balance well for me, yeah
Baby, baby, oh baby, baby, baby...
Timaya - "Ogologomma" Ogologomma ah Jehovah
Ogologomma ah eeh aah
Ogologomma ah Jehovah
Ogologomma aah
Ogologomma Ogologomma Ogologommaah iah iah
Ogologomma ah Jehovah
Ogologomma ah Chineke
Why you dey cry oh
Brother...