"Pim Pim" lyrics

"Pim Pim"

When them ask wetin you fit do, for here
Inspiration go pull you through, them go hear
Dem dey lose themselves to break you, here
You hip you hop, you no bruise for where
The forces dey behind you, my dear
Even your misadventures bear good fruit, well
Intentions pure go guide me there
Love na my parlor do here

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart, e no easy
Life not harder, oduimi

No listen, pim pim
Detractors detract listen
Na toxicity be the reason
Be real na backbone for good thinking

The matter plenty and the truth, there
But every turn na your own too, my dear
No let greed trample the truth, you hear
Life dey sing your favorite tune, you dey hear

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart, e no easy
Life not harder, oduimi

No listen, pim pim
Detractors detract, listen
Na toxicity be the reason
Be real na backbone for good thinking, yeah

Survival get hin own rules, yeah
Hear your words before you spew them
Check your history the truth full there
Inspiration dey guide you through, there

No listen, pim pim
Follow your own rules strictly
Deliberate work dey pay listen
To betray self na high treason

No listen, pim
Advise wey bitter, the truth e be
You dey hunt corruption for my country
Nearly everybody go go prison
No listen, pim


Writer(s): Ezenwa Ogbonna, Olawale Olofooro
You May Also Like
Ice Prince - "Make Up Your Mind" (Oti fo lo Oti do do Oti gbo no Osi mo lo Shake bololo) Oti gbo lo Oti gbo lo Oti gbo lo Today you be loving me Tomorrow you be fighting me I don't know what you want from me, (dunno... dunno)...
D'Banj - "Igwe" D'banj o d'banj abiala Ebube dike Igwe de koko ooo First time I go jamiaca the people dey call me skibanj First time I go ghana people dey call me mensah First time I go southafrica the people dey...
Duncan Mighty - "Obianuju" Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby Do you see how we quick come again I dey feel like a Duncan Mighty Uju uju Obianuju Lovu gi di kwa egwu When I think about the things you do Something dey tell me to...
Olamide - "Chimichanga" My baby sugar ki lo fe Make I be your maga No take me play tiki taka Chop my money like Chop my money My money oo You know I know dey bother Chop my money Know dey know dey bother Chop my Tiki taka...
DJ Neptune & Runda - "Bembe" Greatness DJ Neptune! Yiyi Yeh yeh yeh It's your boy Runda Oh oh yah Runda, let's go! Hit me! Suddenly found you in my head Wetin I go tell my friends That I'm lost with you Oh, I'm lost with you...