"Oga" lyrics
"Oga"
She carry him pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm
The anger, you no fit wait it
Find the perfect position, she perch
Okay okay
Start to talk your mouth
Na wetin life do you
Spread the pain to cast the coup
Okay Okay
You no dey taught you well, Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say trauma full your heart boku
Today today the cup, e don full
Throw away the tools, dey in plenty
Ammunition dem pile, the switch days dem plenty
Him heart cold, him soul no fit fury
The pain e still fresh, between her legs
Okay okay
He dey talk mumble jumble, Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say my pain dey make you feel boku boku
Ah, e don full
Eh! Un un, no no!
She no shoot am again
She drop the um pistol na
She come comot waka for the place
But as e enter, e dey bleed all over
Him hears dem don leave am
I no know o
Like somebody cut am or maybe bullet slash pass
Dey bleed, him hears don go, Oga kuku dey hear word
Writer(s): Olawale Ibrahim Ashimi
- AZLyrics
- B
- Brymo Lyrics
You May Also Like
Tiwa Savage - "Bad" Agbo tota di seyin oh yeah
Agbara lolo muwa eh eh eh
Yeah am coming to cause trouble
You don't like me un-follow
You can't talk about my hustle
You make money I make double
Turn me up, turn me...
Olamide - "Bobo" It's young john the wicked producer
Eyin omo wobe (wobe)
Eyin omo awobe (wobe)
Mo gbo information (mation)
Ninu radio (dio)
Ninu Tele (tele)
Won ni e n fa suush (iro o)
E u n fa suush (iro o)
Ta lo...
Wande Coal - "Kpono" Maleek Berry
Wande coal oh
Wizzy baby, ah ha
We the baddest, ahah
Make them girls them know
Boshey kpononono
Womodeyi gbo se pononono
Boshey kpononono
Womodeyi gbo se pononono
E go Kpononono
Give...
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh
Many, many, many tings I wan talk, oh
But I rest my mind
Meanwhile, I dey push my grind
I got no time for no negative vibes
If you hurt me, my guy me I leave you...
DJ Neptune & Lojay - "Only Fan" Jaja jaja, Jaja jaja, Jaja jaja
Jaja jaja, Jaja jaja
Na wetin wetin o lololo enter me oo
Now I'm feeling jealous of your Ropa pomele, ilelelelele
Only your Ropa pomelele
Now she sending videos to...