"KATIGORI" lyrics
"KATIGORI"
So many stories untold
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy I gats to uphold
As I run with the data, I dey try to dey download, oh no
All of them know say I bloody, on code
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God
Give dem gbẹdu from the front and back, to the left and right, they go reload oh
I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road oh
I no know how I wan do am
But e go soft (Soft)
And e go shock una, cos e go choke
You know I no know how I wan do am
Cos e go soft
And e go shock una, cos e go choke
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori, story nah
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori, story
I know many boys want to be like me
Many boys wan de sound like me
And still, many boys don dey backbite me, backbite me
I say na these gatekeepers wan dey boycott me
Some OGs don dey blackboy me
But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)
I no know how I wan do am
But e go soft (Soft)
And e go shock una, cos e go choke
You know I no know how I wan do am
Cos e go soft
And e go shock una, cos e go choke
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori, story
Igi-imu jinna s'ori
You know say me and you no dey for same katigori, story
So many stories untold
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy I gats to uphold
As I run with the data, I dey try to dey download, oh no
All of them know say I bloody, on code
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God
Give dem gbẹdu from the front and back, to the left and right, they go reload oh
You know the journey long, but Oritse don set me the compass for the road oh
Writer(s): Olaitan Ikuforjii, Samuel Adetiloye
- AZLyrics
- O
- Oxlade Lyrics
album:
"OFA (Oxlade From Africa)" (2024)
You May Also Like
Ruger - "WeWe" Aye!
Woyo
Woyo
Woyo
Ahn!
Me nah fit lie you're an angel in a demon body
That's why me nah hesitate to screw you
She walk through the hallway with her scented body
Cologne make a man nose dey hmmm...
J Hus - "Masculine" It wasn't my, my, my, my It wasn't my bredrin that bunned him
They said, "It must've been"
Man stand tall, man masculine
Anywhere he goes, he wanna blast the ting
Blast that bastard pikin, bun...
Wande Coal - "Kpe Paso" Jo'mo
It's Kel-P vibes Motipe Paso
Je'n nawo yen koto ku wazo
Is it me or the Henny or maybe na the Azul?
That booty look like a place they told me not to go
They told me not to go
They told me not...
Maleek Berry - "Kontrol" Ah ah yeah...
Berry Pon Dis-o...
Maleeky Berry, ladies...
You say you wan' make love to the bass line o (ah ah)
You tell me say you no wan waste time o (ah ah)
You say them other girls haffi stand...
Kizz Daniel - "Pour Me Water" I don't high like this
I don't dey drink anything I see
I never prayed for this
I never knew it could end like this
Girl if you are done with me
Oh baby Biko just set me free
'Cause I don't dey craze...