"KU LO SA" lyrics

"KU LO SA"

So many reasons wey I wan dey for you my love
Na you I want to retire with my love o
See all the li ku ku things you do, dey make me no, no
This distance is taking a hold of me for sure
Baby, come

KU LO SA O
Omo I want make we dey
KU LO SA (Uh)
Girl, I want make you
KU LO SA
I for like make you (Oh, no)
Pull over
KU LO SA O
Omo I want make we dey
KU LO SA
Girl, I want make you
KU LO SA
I for like make you
Pull over
Pull over, come on, pull over
KU LO SA O

Shebi na this kind of thing wey de make man see yawa (See yawa)
And me I understand say your dad no like me rara (Me rara)
See me I want make you know say me dey for you guarra (Guarantee o)
And if na the price be that I for like to see yawa (See yawa)

I never trade you for nothing
This love will make me dey stunting
This love will make me dey champ I see
Without you I no fit do nothing (Without you, without you)
Abeg telling me wetin suppin gaan, 'uppin gaan
I never trade you for nothing
This love will make me dey stunting
Without you I no fit do nothing
Omoge tell me what's suppin gaan

KU LO SA O
Omo, I want make we dey, yeah
KU LO SA
Omo, girl, I want make you
KU LO SA
Baby, I for like make you
Pull over
Baby, oh, no, no
KU LO SA O
Omo, I want make we dey
KU LO SA
Omo, I want make we dey
KU LO SA
Bring out your shayo make we play
Pull over
KU LO SA O

Oh, no, baby, oh, no
You making me high, go low
You make a younger boy go loco
You make a young boy go loco

I never trade you for nothing (Baby, oh, no, baby, oh, no)
This love will make me dey stunting (You make a young boy go loco)
Without you I no fit do nothing (You make a young boy go loco, Kele-le-le-le)
KU LO SA O (See)
I never trade you for nothing (KU LO SA)
This love will make me dey stunting (KU LO SA)
Without you I no fit do nothing (Pull over)
Omoge tell me what's suppin gaan (KU LO SA O)


Writer(s): Osazee Festus Igbinoba, Wade Oghenejabor, Ikuforiji Olaitan Abdulrahman
album: "OFA (Oxlade From Africa)" (2024)
Oxlade - OFA (Oxlade From Africa) album cover
DOINGZ
(Deluxe Edition Bonus Track)
SHO MI
(Deluxe Edition Bonus Track)
VANITI
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
YCEE - "Nu Riddim" Yeah you know I got vibe you no know? And I gat a type do you know? The type you never find in the news Nice breasts thick thighs you should know Baby girl I like your position Lemme hold yuh like...
Zinoleesky - "Gone Far" Uh-uh, uh Uh-uh-uh, uh (Medua) I left dem post on my Instagram So, you can see there was a turnin' point There is no method or diagram Omo ogbon, shebi you know where I was Comin' from? Now, look...
Bella Shmurda & Seyi Vibez - "No Caution (Gbemidebe)" Enta All I want is joy My G show me love For life give me love (For life give me love) All you see na God (All you see na God) Shey boluwa lo n sure (Shey boluwa lo n sure) Fine boy to tun mo rin kø...
Wande Coal - "Come My Way" I know Dem no want make the money to come my way If dem know Dem no go let the money to come my way So I pray Make dem no hear am wen the money come my way Cos I know Wetin I go do wen the money come...
DJ Spinall - "Omoge" (Right about now) (Ladies, fellas) (Dotman) Ori lobamise Wo bowo se n wole Malowo lomode, ma de tu ni lagba o Omolope tun wole Je kon shi oti wole Ma shaye fun omode Ma de tun she fa gba o (oh yeh)...