"SHO MI" lyrics

"SHO MI"

As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi

I dey see my timeline, e dey make me feel some kind
E dey make me see some kind, e dey make me reason some kind things
Oh, I dey reason them sometimes
People wey dey get money no get two head
And I dey here my eyes dey too red o
Hustling everyday for daily bread o

Because my mama dey ask for wire
Owu dey blow my father o
Brothers dey send their aza o
And I dey here dey form Mr Gaza o

Things dey worry the neighbors
Things dey worry the landlord o
And still owu dey blow my server
And I still dey hold am down for my people o

As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi

Sometimes I dey think am (I no wan fall off)
Sometimes I dey reason (I no wan broke)
Sometimes I dey think am (I no wan fall down)
Sometimes I dey reason (I no wan jonze)
Before they celebrate me (I no wan jonze) I no wan go
Before they reason my matter (I no wan jonze)

As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi
As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi
Even though I walk through the valley of the shadow of death
I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go
Oluwa lo sho mi


Writer(s): Olaitan Abdulrahman Ikuforjii, Ezeoke Eni Saviour
album: "OFA (Oxlade From Africa)" (2024)
Oxlade - OFA (Oxlade From Africa) album cover
DOINGZ
(Deluxe Edition Bonus Track)
SHO MI
(Deluxe Edition Bonus Track)
VANITI
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Victony - "Kolomental" I no fit reason am e go kpai me I no fit reason am e go kpai me My brother oh I no fit calculate the calculus, e plenty gan oh I no fit reason how many people offend me gan oh Inside the life, na...
Aya Nakamura - "Copines" Il m'a dit : "t'es où ? J'te rejoins demain" Je m'en bats les reins, j'ai besoin d'un vrai djo Il a vu mes copines, j'crois qu'il l'a fâchée J'suis pas ton plan B, t'as maté les fessiers Tu prends...
Kizz Daniel - "Cough (Odo)" Alright, Go! (Eh eh) Eh eh (Uber) Eh eh (Vado) Eh eh (Odo, Odoyewu eh) (eh eh) Eh eh (to a place she loves) Eh eh I want to flex my love (eh eh) I wan impress (eh eh) And I want to carry my love...
Gabzy - "Hear Me Out" Know that we crossed the line Owe it all to myself Know that we crossed the line Owe it all to myself Know that we crossed the line Oh-oh Know that we crossed the line Oh-oh You can't ever love...
Runtown - "Things I Know" Baby do that Steady trying, dem are trying to kill my vibe I no getti time for no fucking parasite I just want liquor and a likkle bit of ice Money and my peace I never compromise Me know say talk...