"VANITI" lyrics

"VANITI"

Omo grandma l'omo no, iyee
Vaniti vaniti upon vaniti
Yeah, Oxlade from Africa

Oro ile aye mi, owo oluwa l'owa
E no dey pesin hand
Na baba dey bless pesin, owo oluwa l'owa
Because e no dey fall hand
My grandma don teach me lesson
Say even if I make am, make I no chop pesin eye
So na why I dey live gently
I dey do good and live free make my blessings no pass me by

She say na vaniti, vaniti upon vaniti
Money causing calamity
'Cause the fame e fit scatter your sanity
Ni mumsy ja mi si
She say na vaniti, vaniti upon vaniti
Money causing calamity
'Cause the fame e fit scatter your sanity
Na why I dey tell you

Asan bansa laye, omo iya mi ni suru
Bansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go
Asan bansa laye, padi mi ni suru
Bansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go

Gbogbo ile to ni (is nothing)
Gbogbo Ferrari motor (is nothing)
Gbogbo bata to ra yen (is nothing)
Asan bansa na sand (is nothing)
Kudi, Gucci, Louis Vuitton (is nothing)
Ko ma travel around the world (is nothing)
All of the flashy things toh ni (is nothing)
I swear to God my brother, omo na nothing

She say na vaniti, vaniti upon vaniti
Money causing calamity
'Cause the fame e fit scatter your sanity
Ni mumsy ja mi si
She say na vaniti, vaniti upon vaniti
Money causing calamity
'Cause the fame e fit scatter your sanity
Na why I dey tell you

Asan bansa laye, omo iya mi ni suru
Bansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go
Asan bansa laye, padi mi ni suru
Bansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go

Oro ile aye mi, owo oluwa l'owa
E no dey pesin hand
Na baba dey bless pesin, owo oluwa l'owa
Because e no dey fall hand
My grandma don teach me lesson
Say even if I make am, make I no chop pesin eye
So na why I dey live gently, I dey do good and live free
Make my blessings no pass me by


Writer(s): Kareem Olasunkanmi Temitayo, Olaitan Abdulrahman Ikuforjii
album: "OFA (Oxlade From Africa)" (2024)
Oxlade - OFA (Oxlade From Africa) album cover
DOINGZ
(Deluxe Edition Bonus Track)
SHO MI
(Deluxe Edition Bonus Track)
VANITI
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Bayanni - "Princess Treatment" Trussmi Bayanni Ohh uhh ooh Ehh Your face card Dangerous Eh Your fine waist Can't get enough Your beauty dey go up Like Ethereum Baby if I catch you na tetanus What's your number o I'm...
Fave - "Complicated" Should I confiscate your cellphone Are you done with typing I don't appreciate comments Where you talk about me Said it's complicated honey I can't phoking shout it A-little drummer girl Beating my...
Tyla & Sean Paul - "PUSH 2 START (REMIX)" Life I'm living and giving thanks (Ayy) Giving it all, the mission, the peace, the guns (Ayy, yeah-yeah, yeah-yeah-yeah, yeah-yeah-yeah) The mobilization Alongside Tyla (Oh) Another world light up...
Jorja Smith - "Feelings" Any other day, any other time, I'd be on my way There was a time when you tried And you said "Why would you fight what was inside?" That wasn't part of the plan Now I know that I should go Looking...
Ruger & Bnxn - "Romeo Must Die (RMD)" E bo ko lo many many kilometers E so fun Awon Ota mi pe mo shi ri aanu gba, all day! Na holiday for my side, golibe for my line Shey mi Romeo must die, dem no talk say I try Holiday for my side,...