"PIANO" lyrics

"PIANO"

Oh-uh, nuh
(Make the boy for life)
(Come make the boy for life oh, mm)
I know you not gon' chop latter
So faster, faster
(Make the boy for life, come make the boy)
(P, P)

Na you dey press my piano (piano)
My baby, swear, na you I know-know, know (yo)
Na you dey press my piano (piano)
My baby, swear, na you I know oh-oh
Me, I know, know

Oh, 'cause you got me like "ahh"
I'm wishing you can spend the ni'-'ght
I'm wishing I gat you for life
'Cause e don tey wey you don dey my mind oh

Chee, ọmọ toh, mm
ọmọ toh (ọmọ toh), ọmọ toh san'ra
Veronica-'Nica, it's not my fault (yii-yii, yii)
Too many lady don dey show me love
Sunmọ mi baby, with the all night long, night long (Sunmọ mi baby, with the all night long, night long)
You know I know bus stop
I start dey run your matter (all night long)
I swear to God, I no go (do you wrong)
Take my rand, take it down low

Make una see kele oh, mm (yeboto, ropoto, roboto boto-repo)
Ṣe you dey see kele oh? Mm
She want to get belle oh, mm (ayan, ayan, ayan)
But, me no want belle oh, mm (okay)
I no wan hear "pẹlẹ oh", mm (Isakaba)
'Cause I be butter l'enu, mm (bi fele-le)
Agba dribble, Pele oh (bi fele-le)

Na you dey press my piano (my baby, piano)
My baby, swear, na you I know-know, know (ma', mama, ma', my mama)
Na you dey press my piano (piano, piano)
My baby, swear, na you I know oh-oh
Me, I know, know

Oh, 'cause you got me like "ahh"
I'm wishing you can spend the ni'-'ght
I'm wishing I gat you for life
'Cause e don tey wey you don dey my mind oh (wey you don dey my mind)

Yeboto, ropoto, roboto boto-repo
(Make the boy for life, come make the boy for life oh, mm)
(Ayan, ayan, ayan)
(Okay, Isakaba)
I know you not gon' chop latter
So faster, faster (ko tete)
Make una see kele oh, mm
Shey you dey see kele oh? (Boy Ox)
She want to get belle oh, mm
But, me no want belle oh, mm
I no wan hear "pele oh", mm
'Cause I be butter l'enu, mm
Agba dribble, Pele oh
Na you dey press my piano


Writer(s): Oweazim Chukwuebuka Marvellous, Ikuforiji Olaitan
album: "OFA (Oxlade From Africa)" (2024)
Oxlade - OFA (Oxlade From Africa) album cover
DOINGZ
(Deluxe Edition Bonus Track)
SHO MI
(Deluxe Edition Bonus Track)
VANITI
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Victony - "My Darling" Juls baby (Ah) My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling...
BNXN - "Regret" See I apologize I didn't do you right, on that very night And so many times I soliloquize Don't know if you know what I'm tryna hide, tryna hide Oh yeah she was kinda fine But could not compare to...
Adekunle Gold - "Ogaranya" (Ob', Obah) (What dem a say?) Butterflies in my tummy when the money enter, me, I like it Getting rich and it's all in the plan Mama, I made it to Forbes I buy German for my baby Mo toju mommy, mo...
Ruger - "I Want Peace" I don't want peace I want problems. Always When I talk Baby don't talk to me back Can't talk to me back You don't talk to me back, huh see If you walk You better don't run to me back You can't run...
Ayra Starr & Zinoleesky - "Lonely Refix" L-l-louddaaa Niphkeys Every night I dey cry o Just dey blame myself For loving you like I did (you like I did) I go like to know your plans oh baby 'Cause it's been four weeks of calling You no dey...