"OFA" lyrics
"OFA"
Hmmm, original
Original ganga pranta
Dem say I dey do over sabi
I dey my throne and I never leave
Tropical chilling, sit down dey drink pami
Me and one gbege
I don conquer my enemies
I know the men wey dey fight for me
That top, I go reach there by any means
'Cause èmi ni alpha, èmi ni OFA
Watin be my name? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one, oh (OFA)
Can't touch me 'cause na me be alpha
Kí l'órúko mí na? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one, oh (OFA)
Okporoko can't touch me, na me be alpha
Ye bebe oh (OFA)
Oh, no, no bebe oh (OFA)
Hmm, give it to me bebe oh (OFA)
Kribololo
Enough with the love songs
My name na-, no need introduction
Giving them in another dimension
Skoskola wey dey make the girls wan come
Yii, make dem pause for the junction
'Lere boy, you should know where I come from
In the dark say we pray for the sun come
And we'll be rocking Sean John gan gan for the function
Dem be dey feel am for the woro sí woro
Ọmọ olọrun s'ogo to Oba ni 'koro
Oil dey my head, I get òróró
And God bless me, He no do ojoro
Watin be my name? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one, oh (OFA)
Can't touch me 'cause na me be Alpha
Kí l'órúko mí na? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmm, one of one, oh (OFA)
Okporoko can't touch me, na me be alpha
Ye bebe oh (OFA)
Oh, no, no bebe oh (OFA)
Hmm, give it to me bebe oh (OFA)
Ye, ye, ye, ye, ye, alpha
OFA
OFA
I get a lot of things to offer
'Cause na me be the alpha
Writer(s): Akano Samuel
- AZLyrics
- O
- Oxlade Lyrics
album:
"OFA (Oxlade From Africa)" (2024)
You May Also Like
Ayra Starr - "Lagos Love Story" I got Pictures on my phone of you
IPhone storage done Dey full
No one sees this side of you
I feel blessed I trust in you
Midnight calls and rendezvous
I'm indecisive but you I choose
So don't let me...
Simi & Lojay - "Miracle Worker" Louddaa
You beautiful liar
You don't remember that you let me go
Tony Montana
I'm unavailable like Davido
So now you come begging
But even if you tell me that you're sorry, you're sad that you broke...
Young Jonn - "Pot Of Gold" Living quite alright
But there's plenty on my mind
Will I really ever find that pot of gold?
Been a long time coming
No producer to le t'awa n'korin
Will I really ever find this pot of gold?
Ahn,...
D'Banj - "Koko" Hmm
Bangalee
Yo Eskeez kill the rhythm and buss it
Baby girl, tell me, what you want?
(Koko ah, koko) hmm
It's right here, I got what you need
(Koko ah, koko)
Lil mama, kilode? Sun mọ bangale
(Koko...
JAE5 & Lojay - "Watermami" JAE5
Tell me love don't last, and money can't fade away
But girl, you do me magic like Leon Pell away
You no believe in me, 'cause you believe
I'm only problem again, again
Baby, reason me, and if...