"OLAITAN (OLAOLUWA)" lyrics

"OLAITAN (OLAOLUWA)"

Many things dey my mind
O many sacrifice
So many mountain wey omo, boy gats to climb
So many candlelights, lights
No fit rest, no fit drink water
This journey's clear, I dey see proper
Reluctant to the bad omen
Wey dem dey bring come this quarters

So I say, "no vagabond fit touch this jigga"
Oluwa don oil my head my nigga
Talk rubbish, you go reconsider
No mankind go fit quench my fire
You can't see me like I am John Cena
Oluwa don oil my head my nigga
If you like gather dey yan my matter
You no know say

Olaoluwa Olaoluwa
E no fit finish, kole tan lai lai
Ireoluwa, ayo oluwa
E no fit finish, kole tan lai lai

The blessing plenty for reserve oh
E plenty for reserve oh
All the mandem know I bad oh
Bomboclat, dem ah think say dem ah smart
Very soon dem ah see me inna murcialago
Won ma gba mi lago (lago)

Some ah think I'm overconfident
Think I am incompetent
No love for this continent
But me nah wan relent
God go vex for me if I no showcase this talent
To feed my children
You know this no be by accident
Who be dat kid?, ki won file
Oh, I'm clear, clear from the rest of my peers
Handicap five, consoling all the gamers like a player

So I say, "no vagabond fit touch this jigga
Oluwa don oil my head my nigga
Talk rubbish, you go reconsider
No mankind fit to quench my fire
You can't see me like I am John Cena
Oluwa don oil my head my nigga
If you like gather dey yan my matter
You no know say

Olaoluwa Olaoluwa
E no fit finish, kole tan lai lai
Ireoluwa, ayo oluwa
E no fit finish, kole tan lai lai

The blessing plenty for reserve
E plenty for reserve oh
All the mandem know I bad oh
Bomboclat, dem ah think say dem ah smart
Very soon dem ah see me inna murcialago
Won ma gba mi lago (lago)

I say, "no vagabond fit touch this jigga"
Oluwa don oil my head my nigga
Oluwa don oil my head my nigga
"No vagabond fit touch this jigga
Oluwa don oil my head my nigga
Talk rubbish, you go reconsider


Writer(s): Samuel Adetiloye, Olaitan Ikuforiji
album: "OFA (Oxlade From Africa)" (2024)
Oxlade - OFA (Oxlade From Africa) album cover
DOINGZ
(Deluxe Edition Bonus Track)
SHO MI
(Deluxe Edition Bonus Track)
VANITI
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Rotimi & Mayorkun - "Sade" Owwweee Hey Oh na na na Get close Baby baby (yeah) Even closer I know you thought That I would come and break your heart No not today No not today And I know that you thought that I would come and...
Jaywillz - "These Days" I mind my feelings these days Promises failing these days oh ah My ginger is moving away from me Show me we're am missing my way Rollboy ooo Oh no Oh no no Oh no oh no oh no o Hmmm, hmm Wetin I see...
Vibez Inc, Seyi Vibez & Bloody Civilian - "WhatsApp" Who be that guy wey dey text you I no dey check your WhatsApp That's not my thing baby I no like talk wetin go vex you Main reason I dey make you dey wet I no wan lose you to another mugu Aiya Sara...
Phyno - "Nwoke Esike (Interlude)" You know the other day somebody ask me wetin be the best advice I fit give people out there And I tell am say Una o Make everybody run their race In their own pace o Everybody destination dey...
Joeboy - "Concerning" I don't want to feel like I'm chasing wind when I'm chasing you You got me feeling so gullible And I'm not liking this attitude I'm a fool for you and I'm not even 40 too Gimme love make I belleful...