"AZAMAN" lyrics

"AZAMAN"

Banger
Haa!

Call aza-man, call aza-man
Call aza-man, call aza-man
I dey find money like say na Shazam
E dey my body, para on, para on
Call aza-man, call aza-man
Call aza-man, ha-ha, ha-ha
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money, attack, attack

Whether na the naira oh
Ha, whether na the dollar oh
Call me, I go pull up with my spider
Ha, Oshey, Peter Parker oh
Remy get mental disorder
I dey spend money, no send ledger oh (Huh-huh, huh-huh)
H-I-M, I'm that niggas
Can't see me, John Cena
Eh, Dangote na baba
Elumelu, eh, na baba
Otedola, eh, na baba
Bayo Ogunlesi na baba
Governor Obaseki na baba
Uku Apolokpolo na baba
Eh, Don Jazyy na baba (Yeba, yeba, yeba, yeba)
Many men dey wey gallant

Call aza-man (Haa), call aza-man
Call aza-man, call aza-man (Ha-ha, ha-ha)
I dey find money like say na Shazam (Yeba)
E dey my body, para on, para on (Yeba, yeba)
Call aza-man, call aza-man
Call aza-man, ha-ha, ha-ha
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money, attack, attack (Ah-ha)

Bust down on my wrist (Hehe)
Got that drip-drip, got that wet-wet
If e dey pain dem, tell dem kpele
They say money can't buy happiness
I'm in Venice, sipping my Henny (Hehe-hehe-hehe-hehe-he)
And when I'm bored, fly one shekens
Agba, baller, Otamendi
I'm not finished, you thought this is the end (Hehe)
Haters must too comment (Hehe-hehe)
Agenda must agend
Internet gangster, real life, you go collect
Who I dey with? Your GF
And who else? Her BFF
No go hustle, dey talk for TL
Follow me run, you tear your ACL (Yeba)

Call aza-man (Haa), call aza-man
Call aza-man, call aza-man (Ha-ha, ha-ha)
I dey find money like say na Shazam (Yeba)
E dey my body, para on, para on (Yeba, yeba)
Call aza-man, call aza-man
Call aza-man, ha-ha, ha-ha
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money, attack, attack (Ah-ha)


Writer(s): Divine Ikubor, Peace Emmanuel Oredope
You May Also Like
DaVido - "UNAVAILABLE" Baddest You know Eh, eh, eh, eh Tune into the king of sounds and blues Initiating rage process I'm unavailable (Unavailable) Dem no dem see me (Dem no dey see) I'm unavailable (Unavailable) Dem no...
King Promise - "Perfect Combi" Meet your baby last night with a big bumper (mm-mm) She said she had a man, but she still gave me that number (mm-mm) Be like she know say I dey mad Weakness for the biggy bumper, you know, oh For...
Spice - "So Mi Like It" Go down and a wine and a bubble and Batty jaw just a jump, this a trouble and Mi and a man just a couple and a cuddle Bum pon the buddy head and mi wi buss it like a bubble And skin out mi pum pum...
Tems - "Me & U" This is my decision, decision This is my decision I don't think you listen, you listen I don't think you listen For me to come out It must mean I'm at the door It must mean I'm not the same It must...
Chike & Simi - "Running (To You)" Anybody wey wan fight you Make them come They already know I'll be right beside you Like the wall of Jericho They don't know They don't know They don't know what's going on Muna gi so Muna gi so,...