"EGUNGUN" lyrics

"EGUNGUN"

Another banger

Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?

Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

E mi ni dollar earner, ope oh
E mi ni water bender, diamond all over me oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o

Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele

Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?

Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun


Writer(s): Alexander Lustig, Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter
You May Also Like
Ruger - "Tour" Make I no lie like ninety of them don call me But my gee I'm not worried I'm all about my money Money First of all me gotta give all thanks to Jah Jah my father Coz he prepare a table for me in...
Johnny Drille - "Believe Me" What have you done to me I no know oh yeah What have you done to me I no know Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family Believe me Believe me Believe me E...
Teni, Mayorkun & Costa Titch - "MAITAMA" Oh oh Orimi wu Oh Oh Oh Orimi wu Jaysynth... Give them the fire Eh eh eh eh eh eh ah Eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh ah Don't know where I'm going but all I know is I'm going somewhere, I'm...
Dua Lipa - "Dance The Night" Baby, you can find me under the lights Diamonds under my eyes Turn the rhythm up, don't you wanna just Come along for the ride? Ooh, my outfit so tight You can see my heartbeat tonight I can take the...
Tekno - "Duro" Alhaji Tekno Baby o, o na, o na na na Say the love I dey see for your eye I love you baby I no think am twice (Shingha ee) Your beauty making to realise Say NEPA don bring light Say you must to...