"VILLAIN" lyrics

"VILLAIN"

P

Shanawole, Saint-Tropez, omo, mi o clean shomo
E no get any facility wey I enter, wey dem no dey tell me domo
I dey give una reminder, hit you like sniper, say e mi ni commodore
I no dey 'gree for anybody, even my mama tell me say I too para gon
I no dey send anybody, say make una know say e better, make you kill me
Elumelu, tell me where I go put my money make e double unfailingly
Pepper body, make nobody try test my patience, ogbona feli feli
Please don't be mad at the fact that your baby na my baby, don't take it personally

Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain

I dey hustle since people dey laugh me
The way I dey run my things, I do it differently, now dem dey copy me
London girls like me, Paris girls like me, I fresh like botti
Can't you see, can't you see doings, can't you see doings?
I no rigmarole, I dey on chillo
I no too dey show, I dey on the low
I dey Montoro, kele for my boat
Oshey, Jack Sparrow
My mind is steady on the dough
All the girls dem feeling my parole
Feeling my parole (Feeling my parole)

Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain

P


Writer(s): Oredope Peace, Divine Ikubor, Sam Dew, Elizabeth Grant, Jack Michael Antonoff
You May Also Like
Kizz Daniel - "Pour Me Water" I don't high like this I don't dey drink anything I see I never prayed for this I never knew it could end like this Girl if you are done with me Oh baby Biko just set me free 'Cause I don't dey craze...
Magixx - "Okay" You know mankind so wicked Na why me tread carefully everyday See as I dey mind my business See say I dey mind my business Only your mama wants you bigger And when me dey for my darkest times Nobody...
DaVido - "KANTE" The way you hold my waist I Iike as e dey go Big booty girl Can't dance to save myself but see as I dey roll, oh nah Guilty pleasures, I take part in those This skinnet dey intimate us ah Feeling...
King Promise - "Commando" Oh naa na, ye-ah yeh, King king promise Maybe me anever see another girlie like you The way you move your body move your body, me alike girl Bad girl, come come ride on my bike girl, eyeh ey-eh...
Tekno - "GO" Go! yeah Go! yeah Go! yeah Another man food, is another man poison (Go!) Monkey no fine, but Im mama like am (Go!) Shey you wan come calculate my money? (Go!) You want to dance or you want to shake...