"YAYO" lyrics

"YAYO"

P

Anoti, anoti, anoti
Forget, forget fugazi
Land for Pinnock, cost me a Richard Millie
That same week, I cop me a new car key
All the gyal dem love oh, what a feeling
I am shining, neck and my wrist icy
Water no get enemy but they hating on my water Fiji

Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun

Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know

Omo, I wan pa won
I get too many hits, I get jam oh
It's going, it's going, can't you see it's going?
Omo, I dey do gra-gra, like showkey
I no dey 'gree for anybody
I be trouble maker, I dey worry
I no dey tell anybody sorry
Yeah, I dey give close marking
I dey run everything on a low-key
I get one baddie wey sabi the, the sabili', the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night, then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep, now I dey on litty

Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun
(Gi-, Gi-Gi-Giddem)

Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know (Yippy yayo, oh)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh)
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco (Mix gan-gan, kpami oh)
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know


Writer(s): Divine Ikubor, Peace Emmanuel Oredope, Timothy Aluku
You May Also Like
Chike & Simi - "Running (To You)" Anybody wey wan fight you Make them come They already know I'll be right beside you Like the wall of Jericho They don't know They don't know They don't know what's going on Muna gi so Muna gi so,...
Libianca - "Jah" In my Jah, Jah, Jah, Jah, Jah, Jah, Jah, Jah Oh-woah, oh-woah When it's time to focus on you, I will (I will, I will, I) But right now I just really need to get on my feet 'Cause when I bleed, you...
Bizarrap - "Shakira - BZRP Music Sessions #53" (Pa' tipos como tú, uh-uh-uh-uh) Oh-oh (Oh-oh) (Pa' tipos como tú, uh-uh-uh-uh) Perdón, ya cogí otro avión Aquí no vuelvo, no quiero otra decepción Tanto que te las das de campeón Y cuando te...
Franglish - "Position" Jheeze (Mm) C'est toujours comme ça les gars (Mm) Tchuba True boy (J'y pense, j'y pense, ah) Party (Ah, haha) Let's get it (Yeah) Aller switch Bébé, un joli loketo, danse pour moi, oui, fais moi...
Ruger - "Tour" Make I no lie like ninety of them don call me But my gee I'm not worried I'm all about my money Money First of all me gotta give all thanks to Jah Jah my father Coz he prepare a table for me in...