"WAR MACHINE" lyrics

"WAR MACHINE"
(feat. ODUMODUBLVCK)

Another banger

"Kor-kor-kor," Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
Who be you? I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm

Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

Brrt
Raise am, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am
Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)

Look at my eliminations
Anenih focus on their blood, I am not done
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hicup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa
Hulabalu, can you?
Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—)
Confuse, confuse
I dey load gun like I'm paranoid
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo

Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm

Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

Remy boy
Kala


You May Also Like
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh Many, many, many tings I wan talk, oh But I rest my mind Meanwhile, I dey push my grind I got no time for no negative vibes If you hurt me, my guy me I leave you...
Sam Smith - "Unholy" Mummy don't know daddy's getting hot At the body shop Doin' somethin' unholy He like it, like it, yeah (Ooh) He like it, like it, yeah (Yeah, yeah) He like it, like it, yeah (Uh) He like it, like it,...
Tekno - "Peppermint" Jo la so e dey pepper me (Jo jo jo jo jo) Jo la so e dey pepper me so (Giga giga fire) Jo la so e dey pepper me (pepper me) Jo la so e dey pepper me so I don't mind if I risk it all for you (Lo lo...
Dadju & Tayc - "I Love You" Oh, oh, ah Taykee de Taykee Et si je te dis que je t'aime Tu dois me répondre que tu m'aimes C'est tellement simple Un peu comme un plus un font deux Et si tu me dis que tu m'aimes Je te repondrai...
DaVido - "FEEL" I be on the phone Calling you tonight I wan make you show me Make we no dey fight I no wan sleep alone Wanna hold you tight Water full my eyes But I'll be alright Forever O ma latan (Aya) O ma gba,...