"OZEBA" lyrics

"OZEBA"

London
Another banger

All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me I want, I like her (Arrg-arrg)
Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (Come, come)
Come, how you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?
You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dey march am
Me wey be area-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)

"Rema, what is the matter?"
I go prove to them say somebody badder, eh
Somebody wicked, eh
I go do my best to make all of una vex
I don commit for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Emu ati awon guys, e mi italawo e mi itolowo
Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh
They want a banger, eh-eh?
Give them back to back, eh-eh
Buss up their medulla, arrg-arrg
Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who's their daddy?", huh
H-I-M, huh, I'm that nigga (Uh-huh)
I'm that, huh, I'm that nigga, huh (Uh-huh)
Father figure (Uh-huh), huh, huh, huh
I dey vex every day, only thing we fit make me dey happy na ikebe
Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété

"Rema, what is the matter?"
I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?)
Somebody wicked, eh (Eh?)
I go do my best to make all of una vex
I don commit for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Ahh)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba


Writer(s): Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter
You May Also Like
Franglish - "Trop Parler" Eh, ah, d'accord, ça va Tcho (jheez) tcho, tcho, tcho, tcho (let's get it) Quand elle marche son booty fait ra-ka-ta-kou Quand j'ai vu ça, obligé de lui parler (ah) Mauvais djo, toujours une kichta...
Miley Cyrus - "Flowers" We were good, we were gold Kinda dream that can't be sold We were right 'til we weren't Built a home and watched it burn Mm, I didn't wanna leave you I didn't wanna lie Started to cry but then...
Fave - "Obsessed" You leave, I want to follow you there You miss a call, my heart e go tear Me and you We are Deeply connected oh oh oh You say a thing, I hear it different You get a friend, my heart e don tear Me and...
Khaid & Boy Spyce - "Carry Me Go" Sig- Snap me fine cinemato Woah, woah, woah Oh, oh, woah, woah, woah Who dey check and balance am? Signal Carry all my money make you carry me go sambisa If I touch your body make you touch under my...
Wande Coal - "So Mi So" (Juls baby) Iskaba Again (yah) Alikitu eee mama ee lemele Zembele mama... Ami so mi so (ahan) Ami so mi so (ahan) Ani so kin so (ahan) Oni so kin so (ahan) I get a girl wey dey trouble me ooo… She...